Actress Jumoke Odetola Accused of Dating a Senator Yayi

Nigerian actress Jumoke Odetola who allegedly loves dating married as been accused of dating Senator Solomon Adeola, FCA popularly known as Senator Yayi who has just secretly bought a mansion in her name.

Senator Yayi, a popular Instagram blogger known as Gistlover, is currently dating Jumoke Odetola, who has recently purchased a property in her name.

Gistlover penned the following:

Hello tueh tueh, meet Jumoke Odetola Idamu industry, wey Dey use PUNA scatter homes but she got the very calm look and Na coded geh.

Senator Yayi constituency y’all should come out ooo, e bode ooo, Yayi don use una money buy house for Jumoke odetola ooo, Yayi should be probed ooo, they bought the house codedly so Yayi wife and his constituency won’t query him but the Matter later cast oooo, jumoke is known for the habit of going after peoples husband codedly without the wife suspecting, Yayi has been the one linking her up to all the government officials she’s been rolling with recently, he is planing on buying her a new car now, Yayi wife and constituency Na here una money Dey enter ooo, after jumoke spent years chopping Abbey Jomo prick,that one almost comot her intestine with prick without money, Na just prick prick she Dey see,Na why she enter government industry 😂😂her next stop Na Yayi ooo, owo mekunu ti ba obo looooo( money meant for masses don go ontop PUNA ooo) yeyebrities are doing the most ooo, Na them go first shout end SARS ooo and Na ontop their head all these greedy government Dey spend the money ooo, Aunty Medula oblaganta na lie oo, your real name Na medula OBOlenta, i come in peace, igi ewedu oni wo pawa oo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *